Conversation between a Rat and Man

Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
Man: yes u are speaking wit Mr John, who is
dis pls?
Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur
room mate.
Man: u say what?.
Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now..
Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey beg me. i never
chop since yesterday wey u waka comot. I
check that place wey u dey put food i no see
anything. I check d kitchen nothing. I even
check ur fridge no single food there. E be like
say u wan kill me abi.. No problem, i jux say
make i let u know say That ur certificate 4
inside your wardrobe wey dem write LAGOS
STATE UNIVERSITY I don eat d"LA"comot.
Remaining "GOS"STATE UNIVERSITY. Let me
see which work u go take "GOS"state
university find....
(rat ends call)

Comments

Popular posts from this blog

Finding a Husband

Powerful Car

Boko Haram militants are willing to discuss surrender and release of the Chibok schoolgirls